Pidgin Insights
COMMON MISSPELLING |
CORRECT SPELLING |
USE IN SENTENCE |
Whyne, wine, wyne, whane |
Whine |
Shey you dey whine me ni? |
Weytin, waytin |
Wetin |
Wetin dey happen for here? |
Way, weh, wea |
Wey |
Person wey come cry for here non-stop |
Nah, nar, nha |
Na |
Na true you talk |
Tok |
Talk |
Talk am as e be |
Sote, soteh, sotay |
Sotey |
|
Nack, nak |
Knack |
|
Ajebotta |
Ajebutter |
|
Ajepako |
Ajekpako |
|
Sey, |
Shey |
|
Kain |
Kind |
Which kind thing be thing! |
Naim |
Na him Na ein (for Ghanaians) |
Na him cause am Na ein cause am |
Dea, dae, day, deh |
Dey |
Wetin dey happen? |
Charley/chale (for Ghanaians) |
Charley, do make we go |
|
Borst, bost, bust |
burst |
E just dey burst my brain |
Na wah oh, na waa oh |
Na wa o |
|
Adey |
I dey |
I dey come |
Ago |
I go |
One day, I go blow |
Worna, wanna |
Una Wonna (for Ghanaians) |
|
Rydii, rydes |
Rydee/rydis (for Ghanaians) |
|
Omoh, omor |
Omo |
Please note:
- All English Language words should remain in its original spellings
- Don’t replace “they” with “dey” (example: they say na something dey make man dey vex)
- Don’t misuse ‘know” and “no” (example: I know say; as e come ask, I talk am no; them no know say the man wey come here, na him be boss for here)
Double words should be written with a hyphen in-between, examples
- Quick-quick
- Looku-looku
- Talk-talk
- Corner-corner
- Before-before