COMMON MISSPELLING | CORRECT SPELLING | USE IN SENTENCE |
Whyne, wine, wyne, whane | Whine | Shey you dey whine me ni? |
Weytin, waytin | Wetin | Wetin dey happen for here? |
Way, weh, wea | Wey | Person wey come cry for here non-stop |
Nah, nar, nha | Na | Na true you talk |
Tok | Talk | Talk am as e be |
Sote, soteh, sotay | Sotey |
|
Nack, nak | Knack |
|
Ajebotta | Ajebutter |
|
Ajepako | Ajekpako |
|
Sey, | Shey |
|
Kain | Kind | Which kind thing be thing! |
Naim | Na him Na ein (for Ghanaians) | Na him cause am Na ein cause am |
Dea, dae, day, deh | Dey | Wetin dey happen? |
| Charley/chale (for Ghanaians) | Charley, do make we go |
Borst, bost, bust | burst | E just dey burst my brain |
Na wah oh, na waa oh | Na wa o |
|
Adey | I dey | I dey come |
Ago | I go | One day, I go blow |
Worna, wanna | Una Wonna (for Ghanaians) |
|
Rydii, rydes | Rydee/rydis (for Ghanaians) |
|
Omoh, omor | Omo |
|
Please note:
All English Language words should remain in its original spellings
Don’t replace “they” with “dey” (example: they say na something dey make man dey vex)
Don’t misuse ‘know” and “no” (example: I know say; as e come ask, I talk am no; them no know say the man wey come here, na him be boss for here)
Double words should be written with a hyphen in-between, examples
Quick-quick
Looku-looku
Talk-talk
Corner-corner
Before-before